07/17/2019
Good day guys
FaceApp na for young people
Wey wan see how dem go look when old age come, weda maket go still Dey sell, no be for people wey don old already. One Bros just use FaceApp Na coffin commot after 30Secs of processing. He still dey blame him APC rivals for manipulating the App to wish him dead. Be warned. Age limit LV.