Bettertips

Bettertips Bet Tips/odds, Football news and entertainment ETC

Premier League is back
08/05/2022

Premier League is back

06/30/2022

Na Hijacking transfer we dey oo

This man deserves respect for the love wey e shower for game of football.. Unlike my Glazers ooo🤣🤣, bye bye abramovich n...
05/27/2022

This man deserves respect for the love wey e shower for game of football.. Unlike my Glazers ooo🤣🤣, bye bye abramovich no worry we go train your former comrades well.. Oga Ten hag behind dey smile 😏😏

Aunty cardi b, Oga offset don table your matter oo, You get bre*st, come get yansh but no sabi cook 🤣Source: Vawulence
05/27/2022

Aunty cardi b, Oga offset don table your matter oo,
You get bre*st, come get yansh but no sabi cook 🤣

Source: Vawulence

Omo news just enter say Mane of livervawulence don dey close to joining bayern munich oo, the money wey dey involved na ...
05/27/2022

Omo news just enter say Mane of livervawulence don dey close to joining bayern munich oo, the money wey dey involved na $32m 😎 convert an to 9ja money 13,287,040,000.00naira.. (13+ billion naira)..

Source: GOAL

05/27/2022

Vawulence Tommorow

Manchester united don tell frenkie de Jong say make e hurry decide whether him go join man.u or him go stay Barca. No de...
05/26/2022

Manchester united don tell frenkie de Jong say make e hurry decide whether him go join man.u or him go stay Barca. No delay.

source: Bleacher Report Football and United Tori

The cause of the vawulence wey go happen between Liverpool and Real Madrid don land for Paris.
05/26/2022

The cause of the vawulence wey go happen between Liverpool and Real Madrid don land for Paris.

Aston villa don reach agreement to sign  Carlos from Sevilla.. Source: GOAL
05/26/2022

Aston villa don reach agreement to sign Carlos from Sevilla..

Source: GOAL

05/26/2022

Let's get this page moving

05/08/2022

Stay active, Games will be available today

Address

Alabama, Adamsville
Adamsville, AL

Telephone

+2347066505022

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Bettertips posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category

//iconSize: [32, 32], //html: '' }) .bindTooltip(name, { //permanent: true, direction: 'bottom', //offset: L.point(12, 25), //opacity: 0.88, interactive: true }) .bindPopup(name); markersLayer.addLayer(marker); } function getMore() { if (gettingMore) { return; } gettingMore = true; var center = map.getCenter(); $.ajax({ url: "/vicinitysearch", data: { lat: center.lat, lng: center.lng, country: "UNITED STATES" } }) .done(function(data) { var added = 0; data.forEach(function(loc) { if (!locationIds.includes(loc.id)) { var mapLoc = {id:loc.id,lat:loc.latitude,lng:loc.longitude,title:trunc20(loc.name),popupHtml:loc.popupHtml,urlPath:loc.urlPath,pictureUrl:loc.pictureUrl}; locations.push(mapLoc); locationIds.push(loc.id); map._addMarker(mapLoc); added++; } }); }) .always(function() { gettingMore = false; }); } map._clearMarkers = function() { markersLayer.clearLayers(); } }); }, 4000); });