GuylikeRazzi

GuylikeRazzi Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from GuylikeRazzi, Music Chart, Hill Station.

07/05/2026

u for pay 2yrs rent
u go make birthday party.
wea dem gee u
notice u say na bad heart.twwww

all the stress na for make ar go feed people en pikin SMH.
04/05/2026

all the stress na for make ar go feed people en pikin SMH.

02/05/2026

Just a friendly question the
Peace Ambassador
Na pass you sing
Music 🤔🤔🤔

02/05/2026

This life nor to all tin na juju oooo
One punch na portable
En face
Make the juju run.

01/05/2026

low key Face feel
pain pass LAJ,
imagine you beg for sometin
don dea gee other man.🤭🤭🤭

28/04/2026

Dem say the country go sweet
If them lef LAJ

Pepe if you sef wan act blues 💙 Make we know....
28/04/2026

Pepe if you sef wan act blues 💙 Make we know....

The gee for don pass ehn buy watch fos.🤣🤣🤣🤣
28/04/2026

The gee for don pass ehn buy watch fos.
🤣🤣🤣🤣

Ar lek u na principal natin you nor able tell me, nor to me say make you keep me sister.
27/04/2026

Ar lek u na principal natin you nor able tell me, nor to me say make you keep me sister.

Story time:   dis na how we conversation bee go after ar comot take me WASSCE result na cafe.Me: good evening sirDad: ye...
26/04/2026

Story time:


dis na how we conversation bee go after ar comot take me WASSCE result na cafe.

Me: good evening sir
Dad: yes how d evening
Me: no Problem
Dad: you been able pull the result now
Me: yes sir
Dad: so how the result hope say en good
Me: papa u sabi John wea kin cam fos na class
Dad: yes watin happen with am
Me: en fail na soso F9 na en get
Dad: aaaaaa so wea you own result
Me: papa wait fos u sabi uncle Ibrahim en pikin
Dad: yes nor to Mohamed you dea talk but
Me: yes, wea en kin make sense sense en fail
Dad: ehn tell me word !
Me: ummm u nor know sef
Dad: wea u now (with vexation)
Me: papa if all the wan dem wea get sense pass me fail watin you expect from me?

Since den na street ar dea.

Udat go guess watin dis man dea beg baby for.🤣🤣🤣🤣🤣
26/04/2026

Udat go guess watin dis man dea beg baby for.
🤣🤣🤣🤣🤣

Address

Hill Station

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when GuylikeRazzi posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category