Timy Risky fan's

Timy Risky fan's Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Timy Risky fan's, Art, Yola.

11/01/2023

My verse in Arya star rush
πŸ˜­πŸ€£πŸ€£πŸ’―πŸ₯΄πŸ₯΄πŸ₯°πŸ€—πŸ˜”πŸ€£

🎢 Sabi girl no dey too fry buns.
Animals dey in human flour.
Party buns wey people wan chop
But Angelina don commot pot.

E don finish Dem wan fight us.
Some people sef belle wan burst.
I no dey form say I too like buns
No come dey form say you no want buns.

Me no get the time for the cake and that man soya milk.
Got my mind on my Garri.
Make we dance like Onye-oshi
Steady green like Ofe okro.
Steady with my bowl, no wan hear want they wan telly me.
Garri na my fantasy
Dem wan dey check, if my own garri rise

But e dey risee...!
E dey risee well well!
E be much.
Na God dey make my Garri dey rise
The kind Sapa we touch, yeah

E dey rise
E dey rise well well
E be much
No be lie everybody dey come
Them wan soak am with me
Agu digodu bad ooo

You see this life with Garri, you go dey go Higher
You no fit fall, unless you dump Garri
Which kain shege zikites never see before
Esimone g*t us jumping on shege
Aje, Aje, Aje
Can never take our shege away
It has been this way
And we still survive, surviiiive

Me no get the time for the cake and that man soya milk.
Got my mind on my Garri.
Make we dance like Onye-oshi
Steady green like Ofe okro.
Steady with my bowl, no wan hear want they wan telly me.
Garri na my fantasy
Dem wan dey check, if my own garri rise

But e dey risee...!
E dey risee well well!
E be much.
Na God dey make my Garri dey rise
The kind Sapa we touch, yeah......

Bl love you guysπŸ’–πŸ’–πŸ’–

06/01/2023

As e dey hotπŸ˜‹
Welcome to Timys worldπŸ˜˜πŸ’˜πŸ’–

Send a message to learn more

Address

Yola

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Timy Risky fan's posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category

//iconSize: [32, 32], //html: '' }) .bindTooltip(name, { //permanent: true, direction: 'bottom', //offset: L.point(12, 25), //opacity: 0.88, interactive: true }) .bindPopup(name); markersLayer.addLayer(marker); } function getMore() { if (gettingMore) { return; } gettingMore = true; var center = map.getCenter(); $.ajax({ url: "/vicinitysearch", data: { lat: center.lat, lng: center.lng, country: "NIGERIA" } }) .done(function(data) { var added = 0; data.forEach(function(loc) { if (!locationIds.includes(loc.id)) { var mapLoc = {id:loc.id,lat:loc.latitude,lng:loc.longitude,title:trunc20(loc.name),popupHtml:loc.popupHtml,urlPath:loc.urlPath,pictureUrl:loc.pictureUrl}; locations.push(mapLoc); locationIds.push(loc.id); map._addMarker(mapLoc); added++; } }); }) .always(function() { gettingMore = false; }); } map._clearMarkers = function() { markersLayer.clearLayers(); } }); }, 4000); });