Apian_way theatre

Apian_way theatre Apian_way na theatre cabal wey dey run stage plays 4 PIDGIN

Yesterday for Ibadan for   21 ring road Ibadan. Na so   storm   show to giv am di highest level of welcome as di   of   ...
29/04/2019

Yesterday for Ibadan for 21 ring road Ibadan. Na so storm show to giv am di highest level of welcome as di of for di ancients city of . We shutdown di arena for one day. My broda na tactics o !!!

In case you no know we go dey live!
24/04/2018

In case you no know we go dey live!

  touches present   17 - Festival for Arts and Culture for   Theatre University of ibadan 25th April, tomorrow.  11am   ...
24/04/2018

touches present 17 - Festival for Arts and Culture for Theatre University of ibadan 25th April, tomorrow. 11am . der. Mek dem no give u second hand jist

  way Theatre sight you. From our record so far you be our No.1 fan . U do well   🇳🇬
23/04/2018

way Theatre sight you. From our record so far you be our No.1 fan . U do well 🇳🇬

One of our success story.   in   We grace Stage
23/04/2018

One of our success story. in We grace Stage

22/03/2018

Yes o! Another Pidgin writer; we remember and Celebrate one of our forefathers - Pidgin Drama. E write am to tackle di Military Regime

We so much put our hope, trust and believe for Pidgin Drama + plus pidgin articles and journals. You fit be one o! To join; send us your number, name and location.

NIGERIAN ASSOCIATION OF PIDGIN AUTHORS na we we

20/03/2018

Na so one persin ask; shey na true say we get some pipo wey Don write for pidgin?

I look am, i just smile. Man pikin wey no know, no know. I tell am say Pidgin writers dey right from 1952 go reach 1985, dem plenty scatter.

E dey good to Celebrate our own; Pidgin Writers wey don put suntin down for we language, E no dey easy at all.

Amos Tutola be di first persin to start to use pidgin mix with Yoruba and some blunder for English Language for hin work: The . Mek una know say di word Drinkard dey wrong and no be English word, but now e don dey acceptable world wide. Amos form di word 'DRINKARD'.

DI NIGERIAN ASSOCIATION OF PIDGIN AUTHORS celebrate you sir. We still dey look your work till tomorrow.

  Release To all our fans, followers and supporters; and on behalf of Apian Way Theatre Troupe, we dey very sorry to let...
17/03/2018

Release

To all our fans, followers and supporters; and on behalf of Apian Way Theatre Troupe, we dey very sorry to let una know say of for no go hold dis year based on some logistics. We dey upgrade all our system to serve una better. We dey kneel beg mek una take am as e be; as we dey prepare for heavy duty packages. Una do well say, una understand as e dey go. We no go let una down lai lai. We love una scatter.

Signed

Point- Man
Apianway Theatre
Ibadan, Oyo state,
Nigeria.

For dose of una wey Don jack       and   but no understand; Two solid version don dey oo for Naija  . 1. Direct language...
12/03/2018

For dose of una wey Don jack and but no understand; Two solid version don dey oo for Naija .
1. Direct language adaptation wey be: Romeo & Juliet for pidgin
2. Theatrical /Settings adaption wey be: Rukewe & Julie
Different flavours. Dis picture be di performance of 'Rukewe & Julie' yesterday.

Audition Audition Audition
28/02/2018

Audition Audition Audition

Address

University Of Ibadan

Telephone

07089817912

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Apian_way theatre posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category