Born-aques world

Born-aques world Join us an have fun, also like de page

10/04/2022

Happy Palm Sunday friends😘
✌️✌️

Abeg guys, hw much dis 3 phone feet cost 4 market?
27/03/2022

Abeg guys, hw much dis 3 phone feet cost 4 market?

27/03/2022

All the new members of dis group, u are all welcome

Hussling mode........   ( Oluwa bless me)
21/03/2022

Hussling mode........
( Oluwa bless me)

Make una see watin I de pass through everyday.   My neighbor an een wife, everyday na wrestling day for dem, de day were...
21/03/2022

Make una see watin I de pass through everyday.
My neighbor an een wife, everyday na wrestling day for dem, de day were I go flog dem, dem go know their self, I just de look dem first.

21/03/2022

Today, as I de pass for my neighbour window, I com de hear
***"beb they call it butterfly legwork not happy feet",
guyz abeg make una help meoo, na
*happy feet* or na *butterfly legwork *,
abeg which one eeeeh?πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€”

21/03/2022

Fine..... Like us na dem de rush us. Complete de sentence ✌️✌️

21/03/2022

I wonder how friuts of nowadays com becom working tools expecially my favourite fruit (πŸ₯’,πŸ†&πŸ₯•)

19/03/2022

Ete Aboy: sir prease I wan nyam my ebot
Alhaji: wat did u say?
Eka aboy: in say in wan sell in goat
Alhaji: hw much did u want to sell?
Ete aboy: sir nno se amama, but teghese efud ke adee umannπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

19/03/2022

We went 4 an occasion, there gave us 100k, an am de one to share de money, if we come back, watin u go do with 5k wey I go give u🌚🌚

Address

Umudike

Telephone

+2347015580778

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Born-aques world posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to Born-aques world:

Share

//iconSize: [32, 32], //html: '' }) .bindTooltip(name, { //permanent: true, direction: 'bottom', //offset: L.point(12, 25), //opacity: 0.88, interactive: true }) .bindPopup(name); markersLayer.addLayer(marker); } function getMore() { if (gettingMore) { return; } gettingMore = true; var center = map.getCenter(); $.ajax({ url: "/vicinitysearch", data: { lat: center.lat, lng: center.lng, country: "NIGERIA" } }) .done(function(data) { var added = 0; data.forEach(function(loc) { if (!locationIds.includes(loc.id)) { var mapLoc = {id:loc.id,lat:loc.latitude,lng:loc.longitude,title:trunc20(loc.name),popupHtml:loc.popupHtml,urlPath:loc.urlPath,pictureUrl:loc.pictureUrl}; locations.push(mapLoc); locationIds.push(loc.id); map._addMarker(mapLoc); added++; } }); }) .always(function() { gettingMore = false; }); } map._clearMarkers = function() { markersLayer.clearLayers(); } }); }, 4000); });