Maris comedy

Maris comedy Scroll through this page on a daily and be guaranteed that you can never be depressed

28/02/2026

All those una hypo drinking, if God change am for una, I can never type RIP for anybody... Very anyhow humans dem

 thanks for the support, let the love keep spreading... I appreciate your efforts
01/10/2023

thanks for the support, let the love keep spreading... I appreciate your efforts

30/09/2023

Kolo say evil spirit don dey cook for amπŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ’•

28/09/2023

Make Ona tell Efe to come carry em Sugar mummy comot from my house ohπŸ˜‰πŸ˜‰πŸ˜‰

27/09/2023

Mortuary content πŸ˜‚πŸ˜‚Efe don start again.. Efe na only you go do dat one take

23/09/2023

Ese believe say na she be the most beautiful girl in the whole world πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ I get passport?

21/09/2023

Kolo say make dem send two evil birds come this night because of food🀣🀣🀣🀣🀣

19/09/2023

Kolo say em want leak another knacking video make food for plenty😜😜😜

16/09/2023

Sister tell your hubby to leave my wife kpenkus alone😜😜😜😜😜

Address

Ughelli

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Maris comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to Maris comedy:

Share

Category