Official_maikudi

Official_maikudi Join to Lough well and forget your palaba���

Me self no get anybody time 😎👌💯
11/07/2025

Me self no get anybody time 😎👌💯

Watch, follow, and discover more trending content.

Today Memory. Alhamdulillah 🙏
11/07/2025

Today Memory. Alhamdulillah 🙏

Check out ’s post.

11/07/2025

Check out ’s video.

10/07/2025

Watch, follow, and discover more trending content.

(A)Hmm my people I don come gist una o concerning Wetin I hearThe news be say__ so the Richest man→Elon Musk don dey ena...
03/11/2024

(A)Hmm my people I don come gist una o concerning Wetin I hear
The news be say__ so the Richest man→Elon Musk don dey enage now to Robot as e girlfriend and I hear say her name nah Sophia and when I hear that name I con even dey think say nah human being no knowing that is electric Human being combine with wire and battery hmmm my people this one pass wahala and Wetin con supprise me be say even the robot e self dey fall in love with Elon musk hmm see me see wahala 😅, That dey aside (Number 2 but not the last) Nah concerning 👇....
(B)Brain Jotter e self way carry 300 Millionair take buy robot way go dey sabi cook egusi and eba, Even Rice and beans even self the robot Sabi wash skin for am hmm this one open my mouth I no lie O. This to say some of this men don tire for women wahala 😅 now, nah to go dey marry robot electric human being just imagine hmm wonder shall never end
Moral lesson:My dear Nigeria girls make una bocu up o, if Robert con dey Sabi do wetin house wife suppose do wetin con remain?

02/11/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Stephen Peter Ochoyebo, Ekoja A Ogbole, Itz Amir, Ajene Ochoche, Ibrahim Muslims, Isaac Audu, Gabriel Jomoh

12/10/2024

Big shout-out to my newest top fans! Brain Rixky

08/08/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Hosanna Ochefu, Maryam Idris

31/07/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Ngbede Sam Umoru, Mark Harrington, Agaba Grace, Lukman Adagedoh

27/07/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Anebi Patience, Rejoice Baba

Address

A*o B
Nasarawa

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Official_maikudi posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category