Sblinkx

Directions Website

Sblinkx A full time entertainer. I am Godsmercyambassador and am the CEO of MGSGANG entertainment sblinkx is a stage killer,mic muderer and a master of ceremony.

a born entertainer.

06/10/2026

As I nor be politician so this my good work nor go trend ooh

24/09/2026

nor be lie ooh all of us Dey gossip each other …

05/09/2026

Make this old woman allow me enjoy this my area father work na give me chance

29/08/2026

Who know this girl make dem warn her ooooh ♥️ The Benin Blogger King Tunde Ednut

27/08/2026

Igbo na go kill this mc gaga King Tunde Ednut

Tag any of your friends who think will look back
26/08/2026

Tag any of your friends who think will look back

25/08/2026

Abeg make una help me tag Davido make he send cow give me for water ooh King Tunde Ednut DMW

24/08/2026

Hamzat Habeeb Adelaja I give you 24 hours to come appreciate me for water if not I go floog you for water King Tunde Ednut Edo Pride Instablog9ja

19/08/2026

The energy u take borrow money use am take pay back ..

02/06/2026

I don go gather my fire wood from my farm ooh as Nigeria Government nor send us the poor masses

Address

Lekki Phase 1
Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sblinkx posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share