Young boiz comedy

Young boiz comedy Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Young boiz comedy, Comedy Club, Lagos.

19/01/2023

WAKE UP
PROMOTE YOUR PAGE HERE.
FOLLOW ME UP AND I PROMISE TO FOLLOW BACK AND U CAN ALSO FOLLOW ON ANOTHER

11/01/2023

UR GIRLFRIEND FIT BORN TWINS MAKE KEHINDE NO B UR OWN.
EII GOD ABEG.

10/01/2023

PAPA CHELSEA BETTER PASS NAN CITY
PIKIN- MAN CITY BETTER PASS CHELSEA
PAPA- CHELSEA BETTER PASS MAN CITY
PIKIN-SEE DIS MUMU OO

10/01/2023

Don't b a boring child sometimes slap ur dad on his forehead and tell him dey play.

10/01/2023

U NEVER CHOP BELLE FULL U DEY PLAY SPORTY BET.
U NO WAN GET FUTURE??

10/01/2023

MAN CITY CON TURN CHELSEA TO SHAWARMA WEY DEM DEY CHOP EVERY NIGHT.

10/01/2023

HUSBAND-SPORTY BET
WIFE-OLOSHO
PIKIN-BET NAIJA
HW FUTURE WAN TAKE BRIGHT

10/01/2023

HUMANS P*E AND POO THAT'S WHY WE ARE CALLED PEOPLE.
😂🤣

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Young boiz comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category