General Jaypy

General Jaypy Music Producer 💻 | Keyboardist 🎹 | Educator 📚
Music Services 🎶💰
C.E.O .ng

The most difficult set of people to advise are the ones that say ‘God said’ 😁because if God says Yes, who am I to say No...
13/03/2026

The most difficult set of people to advise are the ones that say ‘God said’ 😁because if God says Yes, who am I to say No? 🤣🤣🤣🤣

Month Dey quick end for who Dey owe money, buh e Dey long for who dem wan pay 😂.
19/02/2026

Month Dey quick end for who Dey owe money, buh e Dey long for who dem wan pay 😂.

Overprotective boyfriend wey no get money na bouncer 🤣😜
19/01/2026

Overprotective boyfriend wey no get money na bouncer 🤣😜

You no fit bully person wey don pursue masquerade before. Br bold, Live fearless.
21/11/2025

You no fit bully person wey don pursue masquerade before.

Br bold, Live fearless.

Nobody Sabi gist pass person wey Dey use ur powerbank and hotspot. 🤣 Know the difference between being useful and being ...
13/10/2025

Nobody Sabi gist pass person wey Dey use ur powerbank and hotspot. 🤣

Know the difference between being useful and being used 🫡

Hbd to me 🎂 + 1 today ❤️🙏🏾Omo I forgot to carry my phone go toilet, na so boredom come Dey make me read, ‘ingredients of...
11/07/2025

Hbd to me 🎂 + 1 today ❤️🙏🏾

Omo I forgot to carry my phone go toilet, na so boredom come Dey make me read, ‘ingredients of shampoo’ 😂😂😂😂.
Then it hit me how more grateful I need to be for every and even the tiniest things of life. Today I just wanna say thank you Lord for how far you’ve brought me. I no fit count 🥹🥲 pls say a prayer for me fam ❤️.

I still never sabi save o, if rainy days come I go swim 😁.
05/06/2025

I still never sabi save o, if rainy days come I go swim 😁.

Horse wey my guy babe wan take make grand entrance for her birthday party no gree move enter gate o, because dem never p...
12/05/2025

Horse wey my guy babe wan take make grand entrance for her birthday party no gree move enter gate o, because dem never pay the owner balance and naim go suffer am later 🤣🤣😂🤣🤣

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when General Jaypy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to General Jaypy:

Share