Sapaboyz Entertainment

Sapaboyz Entertainment Mainly for Entertainment

10/05/2023

*Me at age 10*: I want to be a Medical Doctor

*Me at age 13*: I want to be a famous Footballer

*Me at age 16*: I want to make people laugh,I want to be a Comedian

*Me at age 19*: I want to be a National Hero, I want to make my country great

*Me now*: Lemme just be making jokes about my country 😣😞😩☹️

21/04/2023

Aswear I no lyk weytin my roommates dey do ooo... Sponge wey I dey use wash plate person use am go bath...even the bowl wey I dey carry go toilet, Dem use am drink Garri..
☹️☹️

14/04/2023

Omo I dey miss my Mama food, I don too chow rubbish for here😞..

Nah the worm wey dey my stomach I dey pity pass, dat dude don see shege,no wonder him dey disturb my stomach since😞☹️😩

26/02/2023

SAPABOYZ_-_ GARRI

22/02/2023

Omo nothing dey to chow but I thank God, as I yawn, one big tsetse fly con fly enter my mouth... I go use dat one hold body today, I think tsetse fly is proteinous🤔

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sapaboyz Entertainment posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to Sapaboyz Entertainment:

Share