Lifelyne Creative Company

Lifelyne Creative Company Music & Videos Prod. | Distribution | Photography | Graphics | Ads |SM Management & More...

We provide you with premium Multi-Media Services: Music production/Promotion | Video/Film Production | Graphics Design | Photography | Advertising | Social Media Management | News Updates and More...

20/02/2026

Celebrate grace by ft

14/01/2026

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Manish Yadav, Anas Abdullahi Sabo

Di Rivers State Police Command don arrest one 26-year-old man wey dem identify as Goodnews Iberi unto say eim kidnap con...
13/01/2026

Di Rivers State Police Command don arrest one 26-year-old man wey dem identify as Goodnews Iberi unto say eim kidnap con kpai one 25-year-old girl along Emuoha side of East-West Road for di state.

Police tok say di suspect and eim gang (wey still dey run) use trick corner di girl, Rita Eleonu, before dem carry am go inside bush. Police tok tok person, Grace Iringe-Koko, inside one statement tok say di bad pipo later call di girl family, and dem pay โ‚ฆ210,000 ransom make dem release her.

But dem no know say after that, di suspects kpai di girl for wetin dem suspect be ritual purpose, come bury am for shallow grave before dem run comot. She add say di suspect confess during police interrogation and lead officers go di bush where dem dig out the girl remains.

Source: Wazobia FM| Lifeline Media

EFCC Chairman, Ola Olukoyede yarn say In the last 2 months, Dem don  carry out hundreds of arrests of yahoo boys inside ...
13/01/2026

EFCC Chairman, Ola Olukoyede yarn say In the last 2 months, Dem don carry out hundreds of arrests of yahoo boys inside sting operations, the chairmo yarn say some of these guys you no fit see dem fir afternoon so Dem gats plan your operations very professionally.
Some sef you no fit find dem for their houses; bcos na hotels and apartment Dem dey lodge.
The chairmo yarn say the EFCC badge na the only warrant wey Dem need to break door arrest anybody.
E follow yarn say EFCC dey carry out our sting operations on Yahoo boys make Dem no lose evidence and also ensure we follow the due process of the law.

The chairmo yarn say When dem dey investigate cybercrime, Dem no need send invitation to people the way you send them give politically exposed people, because the dynamics dey different.

Source: Wazobia FM


  with Kate OganTwo Rivers lawmakers don change mind for di plan to impeach Governor Siminalayi Fubara and eim deputy. M...
13/01/2026

with Kate Ogan

Two Rivers lawmakers don change mind for di plan to impeach Governor Siminalayi Fubara and eim deputy. Minority Leader wey be, Sylvanus Nwankwo, and Peter Abbey from Degema. Dem tok dis one for press conference for Port Harcourt.

Dem say na after elders and leaders beg dem, make dem calm down, na why dem decide to step back. Dem dey also beg other lawmakers make dem reduce di gbege ,show mercy, and find beta way to settle di mata without impeachment.

According to dem, even though govoo and deputy break some constitutional rules, dem believe say di issue fit resolve peacefully without removing dem from office.

๐Ÿ“ŒHow you see dis mata?
Source: Wazobia FM



FG orders night repairs on failed Lagosโ€“Otaโ€“Abeokuta roadThe Federal Government has ordered the immediate commencement o...
13/01/2026

FG orders night repairs on failed Lagosโ€“Otaโ€“Abeokuta road

The Federal Government has ordered the immediate commencement of palliative works on the Lagosโ€“Otaโ€“Abeokuta Road to address critical failures and restore traffic flow.

Source: Vanguard News

๐— ๐˜‚๐—น๐˜๐—ถ๐—–๐—ต๐—ผ๐—ถ๐—ฐ๐—ฒ ๐—ก๐—ถ๐—ด๐—ฒ๐—ฟ๐—ถ๐—ฎ ๐—ป๐—ฎ๐—บ๐—ฒ๐˜€ ๐—ป๐—ฒ๐˜„ ๐—–๐—˜๐—ข MultiChoice Nigeria has named Kemi Omotosho its new CEO, succeeding John Ugbe. Learn a...
13/01/2026

๐— ๐˜‚๐—น๐˜๐—ถ๐—–๐—ต๐—ผ๐—ถ๐—ฐ๐—ฒ ๐—ก๐—ถ๐—ด๐—ฒ๐—ฟ๐—ถ๐—ฎ ๐—ป๐—ฎ๐—บ๐—ฒ๐˜€ ๐—ป๐—ฒ๐˜„ ๐—–๐—˜๐—ข
MultiChoice Nigeria has named Kemi Omotosho its new CEO, succeeding John Ugbe. Learn about the new leadership and this strategic transition....

Source: Pulse Newspaper

Photos: KPMG, Revenue Service meet after clash over tax reformsKPMG representatives were hosted by Zacch Adedeji, Chairm...
13/01/2026

Photos: KPMG, Revenue Service meet after clash over tax reforms

KPMG representatives were hosted by Zacch Adedeji, Chairman of the Nigeria Revenue Service, NRS, today, Monday, after accusations and counter-accusations over the new tax laws.

See more details when you follow Lifeline Media

13/01/2026

Federal Government on Sunday don open the N40 billion Closed-Circuit Television Camera (CCTV) Centre for Third Mainland Bridge for Lagos State.

News Agency of Nigeria (NAN) report say na China Civil Engineering Construction Corporation (CCECC) build the CCTV centre.

As e dey inaugurate the centre, Minister of Works, Sen. Dave Umahi, talk say when this current government enter office, dem meet Third Mainland Bridge for very bad condition.

โ€œWhen we enter office for 2023, we meet Third Mainland Bridge, Carter Bridge and Iddo Bridge for very bad state from road surface, structure on top water and even the one under water.

โ€œSo the President come direct say make dem do total re-evaluation and rehabilitation of Third Mainland Bridge surface and change the expansion joints.

โ€œLagos people happy well well with Presido bcos of di fine work, and since dem don complete and commission am, e still dey work well because of the quality,โ€ Umahi talk.

E thank CCECC for di good job wey dem do.

Address

Kaduna

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Lifelyne Creative Company posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to Lifelyne Creative Company:

Share

//iconSize: [32, 32], //html: '' }) .bindTooltip(name, { //permanent: true, direction: 'bottom', //offset: L.point(12, 25), //opacity: 0.88, interactive: true }) .bindPopup(name); markersLayer.addLayer(marker); } function getMore() { if (gettingMore) { return; } gettingMore = true; var center = map.getCenter(); $.ajax({ url: "/vicinitysearch", data: { lat: center.lat, lng: center.lng, country: "NIGERIA" } }) .done(function(data) { var added = 0; data.forEach(function(loc) { if (!locationIds.includes(loc.id)) { var mapLoc = {id:loc.id,lat:loc.latitude,lng:loc.longitude,title:trunc20(loc.name),popupHtml:loc.popupHtml,urlPath:loc.urlPath,pictureUrl:loc.pictureUrl}; locations.push(mapLoc); locationIds.push(loc.id); map._addMarker(mapLoc); added++; } }); }) .always(function() { gettingMore = false; }); } map._clearMarkers = function() { markersLayer.clearLayers(); } }); }, 4000); });