Rew

Rew Stories and memes�

20/02/2022

Ur boyfriend say e wan first drop u for house before he go drop ur friend ☺️

This story get as e be 🤔

20/02/2022

Stop borrowing money anyhow u refused

Now u no de sleep for house again 😒

20/02/2022

I say "Drinks on me"
U see cold mineral go carry Hennessy 😒

Who send u

20/02/2022

(•_•)
( √ )√
/ \

U de para for cultist?

20/02/2022

The table he prepared in d presence of my enemies

Dem don steal d meat 💔

20/02/2022

U dey shout "I can't date a broke guy"
If e sure for u say e easy
Y ur broda de do POS? 😒

20/02/2022

*About to engage on an intense knacking*

Her: can I put my legs on ur shoulder

Me: for wetin, no try that thing o
I go fling u troway ooo
Abeg do spread am well😩

20/02/2022

𝐈𝐟 𝐮 𝐥𝐢𝐤𝐞 𝐛𝐮𝐲 13𝐩𝐫𝐨 𝐦𝐚𝐱 𝐟𝐨𝐫 𝐮𝐫 𝐛𝐚𝐛𝐞 😏
𝐈𝐟 𝐰𝐞 𝐥𝐢𝐤𝐞 𝐡𝐞𝐫, 𝐰𝐞 𝐠𝐨 𝐜𝐨𝐦𝐞 𝐢𝐧 𝐚𝐬 𝐁𝐞𝐬𝐭𝐢𝐞 🤨

20/02/2022

Coffin seller don go tell customer
"Hope to see u soon"

We still dey hold fight 😹

20/02/2022

Eye wey Love close

Na breakfast go open am 🙂

Address

Eko

Telephone

+2347013198129

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Rew posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share