CarryTalkchairman

CarryTalkchairman Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from CarryTalkchairman, Arts and entertainment, Nigeria �, Asaba.
(1)

23/10/2025

Wetin I do una self for Facebook 😂😂 so person no fit see Truth talk 🫰Evil people online 😎

Note :this profile here does not support By violence .

12/10/2025

Today na Sunday Commot from bed and get ready for church 🙏

28/08/2025

No Rush leave your papa house oo, na hunger make prodigal son return no be like say him repent .. shey una dey hear chairman 😎

27/08/2025

He's truly the 4th arm government 🙏 Verydarkblackman ❤️

Liverpool FC  poor game but the win is important pls let's work on the defence 🙏
25/08/2025

Liverpool FC poor game but the win is important pls let's work on the defence 🙏

12/08/2025

But shey una know say Bad character no dey hide, e must get how u go take disgrace ya self for public🤦

08/08/2025

Omo na so I dream say I Dey p**s 😅 I nearly disgrace my self,the only dream wey for quick come to pass 😅

04/08/2025

Dem no dey miss poor man 🙅if u like no hustle na new week we enter ,no food for lazy man ✋✋

03/08/2025

in childhood we dey smile for no reason .
in adulthood we smile to hide the reason 😌

02/08/2025

If you continue to use you personal account to collect money from customers
It's a matter of time, you will eat free beans

29/07/2025

Daddy's girl" But u blocked Daddy from viewing your status
who u dey DECEIVE 😅

Address

Nigeria �
Asaba

Telephone

08122222170

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when CarryTalkchairman posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to CarryTalkchairman:

Share

//iconSize: [32, 32], //html: '' }) .bindTooltip(name, { //permanent: true, direction: 'bottom', //offset: L.point(12, 25), //opacity: 0.88, interactive: true }) .bindPopup(name); markersLayer.addLayer(marker); } function getMore() { if (gettingMore) { return; } gettingMore = true; var center = map.getCenter(); $.ajax({ url: "/vicinitysearch", data: { lat: center.lat, lng: center.lng, country: "NIGERIA" } }) .done(function(data) { var added = 0; data.forEach(function(loc) { if (!locationIds.includes(loc.id)) { var mapLoc = {id:loc.id,lat:loc.latitude,lng:loc.longitude,title:trunc20(loc.name),popupHtml:loc.popupHtml,urlPath:loc.urlPath,pictureUrl:loc.pictureUrl}; locations.push(mapLoc); locationIds.push(loc.id); map._addMarker(mapLoc); added++; } }); }) .always(function() { gettingMore = false; }); } map._clearMarkers = function() { markersLayer.clearLayers(); } }); }, 4000); });