Shades Of Mrs O

Shades Of Mrs O Stay tuned for short stories,premium entertainment and juicy gists
(8)

15/03/2025

Only me and God know wetin me and this page dey do 😁😁
Like Naija NEPA 😩

31/12/2024

Detty December in the mud 😀

We outside for Detty December but no bi oblee or dorime,this children don lost house key as I go market so we dey outside πŸ˜€πŸ™†

Last jpegs of the year ✌️Thank God for 2024πŸ™,2025 we go harder πŸ’ͺ
31/12/2024

Last jpegs of the year ✌️

Thank God for 2024πŸ™,2025 we go harder πŸ’ͺ

Throwback on a Monday no bad na 😁Last Monday of 2024 πŸ™ŒMake a wish for next year πŸ€—
30/12/2024

Throwback on a Monday no bad na 😁

Last Monday of 2024 πŸ™Œ

Make a wish for next year πŸ€—

29/12/2024

Thank you and God bless you allπŸ™.I'll be an ingrate not to publicly acknowledge msgs and calls cause of our absence,no bi say na only we dey Mark Facebook,didn't know people dey see us,until we no show up for months.

Na break I take abeg,Wealth matter too long joor 😀


Happy last Sunday and thanksgiving from my babies and I πŸ₯° Lots of things to be grateful for this year,devil try Sha but ...
29/12/2024

Happy last Sunday and thanksgiving from my babies and I πŸ₯°

Lots of things to be grateful for this year,devil try Sha but MERCY said NoπŸ™

Btw,Wealth fans we don come back😁,if we break una heart again carry us go court πŸƒβ€β™€οΈπŸ₯±

Tied wrapper and blouse today to church,oga no gree me cool down style my head tie😫Sharp sharp I tie am Zara Cap style i...
22/09/2024

Tied wrapper and blouse today to church,oga no gree me cool down style my head tie😫

Sharp sharp I tie am Zara Cap style instead I no go tie at all,guess it came out well 🀭 (e Sha no concern meπŸ₯±)

Anyways,Wealth says Happy SundayπŸ₯°

Una happy Sunday ooo πŸ₯°
22/09/2024

Una happy Sunday ooo πŸ₯°

21/09/2024

No bi me wan open 99+ notifications,make I run joor πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ

Happy weekend from a stressed mum and the reasons she's stressed 😩😁Abeg help me ask my stresser why e dey look me laidat...
21/09/2024

Happy weekend from a stressed mum and the reasons she's stressed 😩😁

Abeg help me ask my stresser why e dey look me laidat,I'm sure he's curating plans to stress me more 😩😀

Yay πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰
18/09/2024

Yay πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰

Una happy new week from my OGA πŸ€—The person wey e pishure full my gallery πŸ₯±Person wey dey keep me awake till midnight😩My ...
17/09/2024

Una happy new week from my OGA πŸ€—

The person wey e pishure full my gallery πŸ₯±

Person wey dey keep me awake till midnight😩

My joy giver and stresser join 😁

Cutest 7 month old πŸ˜‹

To think I was skeptical about bringing my sonshine to this fb space(people close to me know how far) but abeg how can I hide the goodness of God in my gallery?mba nuuuuu

Address

Aba
Abia

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Shades Of Mrs O posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to Shades Of Mrs O:

Share