Nwa-David

Nwa-David Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Nwa-David, Comedy Club, Abakaliki.

24/11/2018

My country people idey good make person school ooh, see waiten wey happened to a man wey de travel with his luggage:
hear his voice!
Driver wait wait im with three nkata nkashis with three mmadu's pls give me trouble , immediately the driver rushed him

23/11/2018

Nobi only madman way know the secret of madness
make people claim say na dem sar bi everything noo oo

22/11/2018

Keke people don de bicycle cycles

22/11/2018

Ndi ara enwela akara ekwe nti (madmen had gotten phone number)

22/11/2018

Una don here say
they don dey use bicycle for transports ooh

22/11/2018

Na Tory wee i carry come ooh
once upon a time: An Ibo prophet went to cross river state to carry out his gospel massage(crusade) without knowing how to speak English, then he called one Ibo man to interprets for him,
he speak Igbo language:
Chineke anyi bu anu ana agba egbe o n'Atari
Interpreter: Our God is animal shutting egbe kpu shutting egbe kpu egbe why na aaaa
Prophets:Chineke anyi bu okorokiri ka n'agba ukwu osee ma na-ari ukwu osee elu ,
Interpreter: Our God is animal running pepper tree running pepper tree but to clap pepper tree na wahala:D

Address

Abakaliki

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nwa-David posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category