19/11/2025
Minaj, wey her real name na Onika Tanya Maraj-Petty, say calling for di protection of Christians in Nigeria "no dey about taking sides or dividing pipo,"but na about "uniting humanity".
But dis na claim wey Nigerian govment don deny.
Full tori: https://bbc.in/3KbUKJN