Gossip GIST

Gossip GIST Giving the best entertainment and healing souls by putting smiles on their faces

Torri deyoo 😭dis woman die for Kumba after way plenty rain fall about 3 days ago. na heavy water Carry amoo. but the fam...
05/08/2026

Torri deyoo 😭
dis woman die for Kumba after way plenty rain fall about 3 days ago. na heavy water Carry amoo. but the family for this woman accused the man say na yi kill yi woman. the man deny say e no know anything but the family bring police came catch the man. after way this man don spend three days for cell, yi pikin Dem start narrate the story for pipo. then they don last move the man for cell .. if na you 🤔

Limbe today as we hear. heavy rain don destroy for inside Town today.
05/08/2026

Limbe today as we hear. heavy rain don destroy for inside Town today.

MEDIAN is on her way to Asia for her facial reconstruction and is accompanied by Mr. Ayah who has been the brain behind ...
31/07/2026

MEDIAN is on her way to Asia for her facial reconstruction and is accompanied by Mr. Ayah who has been the brain behind this journey.

South African music superstar Tyler is said to have cancelled her music concert which was supposed to take place in Lago...
31/07/2026

South African music superstar Tyler is said to have cancelled her music concert which was supposed to take place in Lagos State Nigeria. She is accused by Nigerians to remained silence after many Nigerians suffered xenophobic attacks in south Africa. many Nigerians spearheaded by VDM had sent warning her not to test the patience of Nigerians. Tyler has not made any statement regarding this issue.

waaa 😀😀😀 country sweet pas Honey 🍯. we di hear na new mimbo dis for pay . "Booster tomatoes "  na chicken you need  plus...
30/07/2026

waaa 😀😀😀 country sweet pas Honey 🍯. we di hear na new mimbo dis for pay . "Booster tomatoes " na chicken you need plus for putam for pocket 😀

Nigerian streamer Peller 21 and his girlfriend Jarvis have finally tied the knot. congratulations to them ❤️
30/07/2026

Nigerian streamer Peller 21 and his girlfriend Jarvis have finally tied the knot. congratulations to them ❤️

if you never listen to the song wey that was broda for ngata singam sotee win international award , go listen am for thi...
30/07/2026

if you never listen to the song wey that was broda for ngata singam sotee win international award , go listen am for this link

Les détenus de New Bell sont devenus de véritables mini-stars, enregistrant des chansons et des clips vidéo depuis l'enceinte de la prison.

The young woman who went live on a s€xual video on TikTok has finally been arrested in Yaoundé. It's worth noting that s...
30/07/2026

The young woman who went live on a s€xual video on TikTok has finally been arrested in Yaoundé. It's worth noting that she has bragged after the live video that no one would arrest her.

This ngar don di trend for social media after wey e go live for TikTok di tuma yi and yi padiman. plenty pipo bi di Watc...
29/07/2026

This ngar don di trend for social media after wey e go live for TikTok di tuma yi and yi padiman. plenty pipo bi di Watch how Dem bi di tuma about 3600 Pipo. the tok say no man no fit do yi anything even as way some pipo don send you messages for arrest. wussai we di go country Pipo 🤔

SAD NEWS some wa broda for Bamenda don lost yi life after way some pipo way carry gun Cam attack yi then shut yi. wa hea...
29/07/2026

SAD NEWS

some wa broda for Bamenda don lost yi life after way some pipo way carry gun Cam attack yi then shut yi. wa heart dey with im family

Adresse

Douala

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Gossip GIST publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Raccourcis

Partager