I Go Talk Tv Bamenda

I Go Talk Tv Bamenda 📰 I Go Talk TV Bamenda
Breaking News • Trending Stories • Community Updates 🇨🇲
Your voice. Your community.

Your news.
📍Bamenda, Cameroon To The World 🌍

☎️For Support And Advert Or Promo Dm Us On Whatsapp -(+237679244926)

🚨 MISSING PIKIN  FOUND! 🙏❤️One small boy wey dem call Junior dem find am this morning for Akumlam Quarter for Bamenda 2,...
24/08/2026

🚨 MISSING PIKIN FOUND! 🙏❤️

One small boy wey dem call Junior dem find am this morning for Akumlam Quarter for Bamenda 2, e dey stranded. 😢

For now, the woman wey find he don take care of he. ❤️

If you sabi Junior or e parents, abeg contact: 📞 672 29 56 15 / 674 10 65 61 Make dem confirm say na him and reunite am with e family. 🙏🏽

Abeg share this message make e reach e family! 🔄❤️

🙏🏽❤️

🚨🚶🏾‍♂️ Small Warning to Pedestrians!People wey dey waka for Fundong stretch, abeg make una avoid this particular area fo...
24/08/2026

🚨🚶🏾‍♂️ Small Warning to Pedestrians!

People wey dey waka for Fundong stretch, abeg make una avoid this particular area for now. ⚠️🚧

Una better use the new track wey dem don create around that area. 🛣️🙏🏾

💡 Small advice: If you dey idle around Njinikom/Fundong area, you fit make small money by helping people carry luggage for head from one end of the affected area go the other end. 💪🏾😂💰

Stay safe, people! 🙏🏾❤️

🚧🇨🇲🔥

24/08/2026

🤣🤣 When the village meeting turns into WWE Live! 🥊😂
Na who call this meeting abeg? Everybody don forget why dem come! 😭🔥

💥 Tag your friend wey fit join this kind meeting! 😂

🇨🇲😂🔥

Big shout out to my newest top fans! 💎 Surround Vibes Discotheque, Kelvin Mukoum, Ngufor Nicolas Awah, Linda Looh, Eezy ...
24/08/2026

Big shout out to my newest top fans! 💎 Surround Vibes Discotheque, Kelvin Mukoum, Ngufor Nicolas Awah, Linda Looh, Eezy E Nkamse, Michael Buese, Epalle Junior, Ambongha Melvis, Fago Motor, Sandy Kate, Kahndi Nash, Ambongha Modesline, Jesus Last Born, Neba Suh Jr., Azise Judith, Fube Ngwa, Rlich Awa Ngomanji, Faustina Mbong, Unity Sambi, Ernest Ngah

Drop a comment to welcome them to our community,

🚨 BREAKING: Champion Junction, Bamenda! 🚨Yesterday Sunday, gravel truck don lose control and crash inside building for C...
24/08/2026

🚨 BREAKING: Champion Junction, Bamenda! 🚨

Yesterday Sunday, gravel truck don lose control and crash inside building for Champion Junction. 🚛💥😰

Cause and casualties never confirm yet, but this na serious warning. Authorities need put better safety measures for this area, including runaway sand bay like for Finance Junction. 🛑🙏🏾

🚨🇨🇲

🚨🔥 BREAKING NEWS — FIRE OUTBREAK FOR DOUALA! 🔥🚨Heartbreaking scenes for Marché Formi, Douala II, after fire catch near N...
24/08/2026

🚨🔥 BREAKING NEWS — FIRE OUTBREAK FOR DOUALA! 🔥🚨

Heartbreaking scenes for Marché Formi, Douala II, after fire catch near New-Bell Central Prison and Marché Central. 😭💔

Plenty shops and goods don burn 🔥, people don lose their properties badly. According to reports, no person die. 🙏🏾💔

Cahiii! 😭🔥

🚨 BREAKING NEWS | BAMENDA 🚨As fear for extortion di increase, Bamenda residents don take law for dem own hand. 😔💔A young...
24/08/2026

🚨 BREAKING NEWS | BAMENDA 🚨

As fear for extortion di increase, Bamenda residents don take law for dem own hand. 😔💔

A young man wey dem accuse say e di pretend like Amba fighter reportedly die Sunday, August 23, for Ntaualam, Bamenda II, after residents beat am.

Witnesses say dem catch am after accusing am say e di use name of “Amba boys” for threaten people and collect money. 😔

Security forces later come take am for vehicle, but according to people for the area, e reportedly die on the way. The forces later bring e body back to Ntaualam before leaving. His identity was not yet known at the time of the report.

The incident di show say anger against extortion and insecurity di grow for Northwest. ⚠️

Military authorities never yet make any official statement.

🙏🏾 Wuna wetin wuna think about this matter?

🚧 Bamenda New Road don dey change! 🛣️🔥Work dey move steady for Akumbele, with new road signs and markings now in place. ...
24/08/2026

🚧 Bamenda New Road don dey change! 🛣️🔥

Work dey move steady for Akumbele, with new road signs and markings now in place. 🚦👏🏾

My people, make wuna drive carefully, follow signs and stay alert! 🙏🏾❤️

🇨🇲🚧

🚨 BREAKING NEWS FOR BAMENDA 😰🚗💥One motor don get accident for Up Station Hill, Bamenda, this morning. 😢 The motor enter ...
24/08/2026

🚨 BREAKING NEWS FOR BAMENDA 😰🚗💥

One motor don get accident for Up Station Hill, Bamenda, this morning. 😢 The motor enter bush and turn upside down. 🚘🌿

For now, we never get full details on how the accident happen or whether anybody get serious injury. 🙏🏾

Drivers, abeg make una take am easy for hill roads. Road no dey run anywhere. One small mistake fit cause big problem. 😔🇨🇲

🚨 🇨🇲 🙏🏾

😂😂 ,I FOR GIVE WUNA LOCATION!Wuna no dey greet wuna elders again? 😭😂See as Wuna just enter kitchen, chop everything, the...
24/08/2026

😂😂 ,I FOR GIVE WUNA LOCATION!

Wuna no dey greet wuna elders again? 😭😂
See as Wuna just enter kitchen, chop everything, then disappear! 🤣🍗🔥
Na who teach una this kind disrespect? 😂😂

😂🇨🇲🍗🔥

Adresse

Bamenda

Téléphone

+237679244926

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque I Go Talk Tv Bamenda publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Contacter L'entreprise

Envoyer un message à I Go Talk Tv Bamenda:

Raccourcis

Partager