11/12/2023
Keep laughing 😂😂😂😅
1. Grace🙍 you say na burial you dey go why you come dey shave🙆🙆🙆🙆🙆
2. Nurse wey dey teach patient balance diet, don drink garri 3times today😁😁😁😁😁
3. God remove my rib create you, I no complain, now remove your clothes make i see wetin God create e turn wahala🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Dey plãy.....,🤗🤗🤗🤗
4. Please oral B is now 1500naira, avoid one one conversation with me e get why🤔🤔🤔🤔🤔😫😫😫
5. Please for those of you that know English "similar" and "same" are they the same or similar 🤭🤭🤭🤭🤭🤭
6. Grace I think say you go school🏢 which one be you are a yahoo boy yahoon't you......😭😭😭😭😭😭😭
7.the eagle in the ñigêria coat of arms was caught trying to leave the country 🤣🤣🤣🤣🤣
we catch am, who you wan leave for here😏😏😏😁😁😁
8. I created Whatsapp for rich people, dey remove me😭😭😭😭😭😭
9. Girls can lie especially females, I don't know about ladies but women are the worst😁😁😁😁😁
10. No matter how you advice me about marriage,😅😅😅
once my wife apologize, I tell her everything you said against her😏😏😩😩😩😁
11. After my confession for church, pastor say make ushers hold me down until police come😭😭😭😭😭
12. If no be invigilator wetin be first class wey I no fit get🤷🤷🤷🤷🤷
Oya share with friends 🤣🤣 don't laugh 🤣🤣🤣 alone tag them 🙏🙏
The problem i have with people😄😄😄 is that they would read your jokes smile & laugh and still refused to react😭😭😭
Cutie 🤩😍🥰 if have made you smile😄😀😃😆 and laugh😅😂🤣😁 I pray God touches your golden heart💜💜💙 to follow me so that we can be smiling together daily 😄😄😄😄
please cutie pie 🤩😍🥰