Ugocity

Ugocity Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Ugocity, Comedy Club, Onitsha, Onitsha.

20/04/2024

Attention no be for soldier with empty stomach ooo 😂
Some ladies will be crying 😢 when a guy propose to her and also cry 😢 when no man 👨 propose to them, Nawaah ooo 😂
What are you not telling me

27/11/2023

Abeg person way dem pay 30k, he carry am go play visual they chop am and person way dem pay 30k he give babe
Who deserves punch 👊

27/11/2023

My country people how far nah!
Abeg make una help me ask our were we dey so because e be like say I won come down 👇 ooo

14/04/2023

If you wan form play boy abeg
Learn to dey play like Ronaldo and Messi
Because the last girl my friend played with
Na she make am dey Barack now
(Sense and sensibility)

04/04/2023

Veseline was just a crime before oo,
Until worldly people start
Using it to make way where there's no way

Una see this nija network issue eeh!Make them wait for me, I dey come.How person go call 🤙 me and when I go call back th...
03/04/2023

Una see this nija network issue eeh!
Make them wait for me, I dey come.
How person go call 🤙 me and when I go call back them go tell me say "The number I dey call 🤙 no dey exist
Bikonu if the number no dey exist na spirit call me?

Still your your Gee Ugocity
03/04/2023

Still your your Gee Ugocity

Guys abeg EEDC also know as Nepa dey do Promo for my side today oo
Since 2hrs now them still dey repeat "If your bill is too high for you come we will reduce it for you" buh I still dey wait make them say "if you payed for last month but no light came we go refund your money 💵" them never talk am. Just dey play

Guys abeg EEDC also know as Nepa dey do Promo for my side today ooSince 2hrs now them still dey repeat "If your bill is ...
03/04/2023

Guys abeg EEDC also know as Nepa dey do Promo for my side today oo
Since 2hrs now them still dey repeat "If your bill is too high for you come we will reduce it for you" buh I still dey wait make them say "if you payed for last month but no light came we go refund your money 💵" them never talk am. Just dey play

The Ugocity don land. Eh na me talk amWaiting we need na LP noting ealsIf there give you money 💵, abobi collect amNa our...
18/03/2023

The Ugocity don land. Eh na me talk am
Waiting we
need na LP noting eals
If there give you money 💵, abobi collect am
Na our money way them hide be that.
LP?

31/01/2023

Guys make we check am
As mama mmadu Buhari dey commot so
Tinibu come enter power
Wait go happen? 👂

Address

Onitsha
Onitsha

Telephone

+2349055403725

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ugocity posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to Ugocity:

Share

Category