12/09/2025
Wahalaa
Iphone 17 wey just drop don already get UK used version for market π³π€¦ββοΈ.
How e take possible? Na only Nigerians fit explain this kind mystery πππ.
Moral lesson: If you no quick buy, dem go tell you say na βLondon usedβ you dey find. π€£