Suzan comedy and interview

Suzan comedy and interview a funny content creator
an adviser
a family content creator
an educator
an advertiser
(1)

22/05/2026
Make una advise me I fit still sey use this cylinder wey the whole down done roten finish, aby make I throw wey am
22/05/2026

Make una advise me I fit still sey use this cylinder wey the whole down done roten finish, aby make I throw wey am

My cylinder dey prank me, AAA see my heart dey sound gimgim, he just off as I dey cook beans, I think say gas done finis...
22/05/2026

My cylinder dey prank me, AAA see my heart dey sound gimgim, he just off as I dey cook beans, I think say gas done finish ni. Asher,

See my dancing step after thinking I have a lot of clothes to wash and get home to discover that my son have wash and dr...
22/05/2026

See my dancing step after thinking I have a lot of clothes to wash and get home to discover that my son have wash and dry them all, see joy in my heart,

22/05/2026
If una hear the kind mess I mess for bus today, the driver confuse and he start to take us to police station straight to...
14/05/2026

If una hear the kind mess I mess for bus today, the driver confuse and he start to take us to police station straight to arrest the person, thank God I form say I be sodia so them leave me to start to find who mess. 🤣🤣🤣

Address

Minna

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Suzan comedy and interview posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category