20/05/2025
LAUGH ABEG YOU DESERVE IT
1. F0wl 🦆wey my friend wan use give natíve doçtor 🤣🤣🤣🤣 Nkechi don use am cōōk fried rice😭😭😭
I go gist ona later, there is fire on the mountain now 🏃🏃🏃🏃🏃
2.If gøvernment see crūde oil for your house na them get am 🤣🤣🤣🤣😂☀️☀️☀️
But if they see igbo for your baçkyard na you get am😭😭😭
3. In Àfrica education no balance at all 😂😂😂😂
secøndary school teachers they'll teach when you get to the university....😃😄😃😃😄
University Lecturers be like you must have come across this in your secondary school😍🤩🤔
4.låwyer dêfênd yöu for fràúd case fínïsh😆
you still get mind run fåke alert for am 🤣🤣
shaaaiiii uncle... Why😂😂😂
5. Favour no be say your boyfriēnd stīngy oo😆😆
nah the girlfriēnds too plenty, before e reach your turn salary don fínïsh😭😭😂😂
6.babalalo wey suppose stop raín for wedding, say na rain hold am for where he go buy material😂😂😂😂😂😭😭
7.when somebody d!es Americans be like oh he's d£âd😂😃
Nigerians be like, yesterday when i see am e dey liçk orange and palm oil"
I no know say na goodbye him dey talk OO😭
8. Ñø be everything be village people work
"How you go for job interview🧑🔧 begin fīght for socket to charge your phone with manager" 😂
Uncle Why🙄.....🤣🤣
9. You fit defēât me for maths and sçience😄😃
But in English you is going home🤣🤣
10. Nigeria education system no balance well o😅😅😅
pōōr man pikin na olodo rich man pikin na slôw learner🤣🤣😂
11.The reason why men chēât is because the population of women is more than Men🤣😅
No woman must be Left behind including you, yes you reading this...💚😂😂
I don't want to be start mentioning names oo
12.person dīe you post d£ath took the wrøng person😭
nah you be the right person.. .. 🤗🤗🤗
13. You are tryíng to go without reaçtíng 🙄 heaven is far from you 😏🤦♂️
🙏🙏 blessing@ follow for more