Dele Sunday

Dele Sunday All about your Happiness and laughter

Before and after 😌😹
04/09/2025

Before and after 😌😹

ordinary feel at home wey I just tell you now now wey never even reach 2 minutes wey I talk ham. you don rush do Eba wit...
03/09/2025

ordinary feel at home wey I just tell you now now wey never even reach 2 minutes wey I talk ham. you don rush do Eba with my last egusi soup wey dey house and before I go even know Wetin dey sup. Eba don finish inside bowl. not even a plate. Bowl. John abeg con dey go 😌😂

Address

Ikorodu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Dele Sunday posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category