Judas

Judas The page is just for cruise

26/09/2023

It’s been a long while guys hope say no body don first me make money

17/08/2021

I dey turn semo for kitchen ,my girlfriend dey palour dey watch
Big brother Big Brother Naija

If I marry her make I die πŸ™„

17/08/2021

Small question for group ,come inbox,inbox me fast
Na who u wan go bill for there ?
πŸ˜‚πŸ˜‚

16/08/2021

Even if he's not your boyfriend
As long as he's making
You happy,give am small !!

16/08/2021

I saw a post on Facebook that says
"Mention your problem" and I commented "my boss"
He replied done βœ”οΈ

Do u think he want to resign πŸ€”

16/08/2021

When did you know that after graduating na POS be the next company ?
πŸ˜‚

16/08/2021

Blessing too dey ask for urgent 2k

Sucess don write jamb tire

God's power don chop beating

16/08/2021

Nursery schools fees 40k for pikin wey we never sure go know book

No be juju be that πŸ˜‚

14/08/2021

She already has 15 guys telling her she is beautiful.
Be different
Send her money βœ”οΈ

14/08/2021

Dear silent members are you shy or English is the problem πŸ’

14/08/2021

She unhooked her bra and her breast
dropped like album 😭

14/08/2021

FULL TIME 5:1
Wahala for who no get Bruno

Address

Lekki
Ikeja G. R.a

Telephone

+2349085222363

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Judas posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Establishment

Send a message to Judas:

Share