Brainscrew

Brainscrew just having fun.as a comedian
for booking call 0906 328 4024

01/03/2023

EZIGBO NWANNEM HOPE YOU REMEMBERED TO EAT TODAY? DON'T ALLOW INEC AND BALA-BLU KILL YOUR APPETITE...

QUESTION: WHAT'S FOR Dinner TODAY?

01/03/2023

See as INEC don turn everyone
To news 📰 broadcaster everybody
De hold radio 📻 for hand ✋

Dis people wan use me play
27/02/2023

Dis people wan use me play

27/02/2023

I just de pity
INEC
Make de just de play

Go touch dat ballot box if u no de fear
24/02/2023

Go touch dat ballot box if u no de fear

23/02/2023

I fit endure any insult for this
Life but no try call me tinubu
because me and u go kill our sef

23/02/2023

Abeg wetin de happen
The way food de take de
Digest this days e de confuse me

Even fufu no de hold body again

Our hope is built on u sir
23/02/2023

Our hope is built on u sir

23/02/2023

Thank God say de no de
Collect garri for bank
I would have been dead

Muanya jerry na u and 2chife ezeh comedy tv teach me dis one
22/02/2023

Muanya jerry na u and 2chife ezeh comedy tv teach me dis one

Rip bro 😭😭😭😭
20/02/2023

Rip bro 😭😭😭😭

Muanya jerry and 2chife ezeh comedy tv make una come oooo I know say 💭 na una hand ✋ work be this
20/02/2023

Muanya jerry and 2chife ezeh comedy tv make una come oooo
I know say 💭 na una hand ✋ work be this

Address

Oba
Anambra

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Brainscrew posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category