Contri Pikin Vibes

Contri Pikin Vibes My name na William Contri Pikin and i believe we all get something for dis small contri

All your documents are quite ready,the urge to step out and start a new life is yours,you wish to embrace new opportunit...
01/05/2024

All your documents are quite ready,
the urge to step out and start a new life is yours,
you wish to embrace new opportunities,
but an obstacle is on your way: IELTS
You feel like all is lost, you start thinking on how to overcome this International English Language Testing System (IELTS) EXAM,
Don't worry, we're there for you...
Come to us and go back satisfied...
We offer:
ONLINE preparatory classes as seen on the flyer
As for ONSITE: in DSCHANG and DOUALA, we're there,
Contact us for more details...
Help us share to those in need, no matter the area, country, town.

My Buea pipo dem, make wouna take dis rdv becausay dis november go BOOM fo dat side for Buea...
03/11/2023

My Buea pipo dem, make wouna take dis rdv becausay dis november go BOOM fo dat side for Buea...

Even fo poetry man dey dere back to back
25/10/2023

Even fo poetry man dey dere back to back

How Contri dey? Hope say wouna don tchop
20/10/2023

How Contri dey? Hope say wouna don tchop

16/10/2023

I say make I do small sport becausay I get for show dat scene pepper and I need energy...

Ma Contri pipo...I say make I tell wouna say wouna Contri Pikin go dey ivory coast for perform for one of the finest hum...
14/10/2023

Ma Contri pipo...
I say make I tell wouna say wouna Contri Pikin go dey ivory coast for perform for one of the finest humouristic stages dem, Parlement du Rire...
We thank God

Helloooooooo Good evening fam❤️❤️❤️Fufu di go is finally here. Please check out the song on YouTube and drop your remark...
06/10/2023

Helloooooooo
Good evening fam❤️❤️❤️
Fufu di go is finally here. Please check out the song on YouTube and drop your remarks here.

05/10/2023

I de physically prepare fo de release of "Fufu di go" tomorrow by Dr Sensology ft Contri pikin...

Make wouna confirm abdominal superbilities...

Fufu still dey di go
04/10/2023

Fufu still dey di go

Contri Pipo dem HafaDis Friday we release Fufu fi go by Dr Sensology ft Contri pikin...If you like fufu, abeg makeam mak...
03/10/2023

Contri Pipo dem Hafa
Dis Friday we release Fufu fi go by Dr Sensology ft Contri pikin...
If you like fufu, abeg makeam make dis image trend...

Wouna sharam

I say make i reach for Kom land find small Kom pikin, I reach dem say make i turn fufu, I say wahala no dey, we go must ...
21/09/2023

I say make i reach for Kom land find small Kom pikin, I reach dem say make i turn fufu, I say wahala no dey, we go must turn dey fufu, I call my friend Dr Dr Sensologyy make ei kam helep me turnam, I turnam for left, ei turnam for right, na so we so so turnam sotey fufu don don... we take fowl burnam den chairman say make we bring gizard... we find gizard we no seeam, gizard don turn to wizard...
As ei dey show now so, I get to tchop all dis fufu if not grand Repe dem no go grin make fufu go...
don run through Oku Airlines leave me...
I need helping mouths dem abeg...

I say make i avoid Dr Sensologyy ei Oku Airlines take public transport, na me dat for control with no paper... fo dis si...
17/09/2023

I say make i avoid Dr Sensologyy ei Oku Airlines take public transport, na me dat for control with no paper... fo dis situation weti I fit do, I need advise abeg...
Oku Airlines come rescue ya bro, I go gi you one plate fufu and jamajama, if not dat fufu go go before i reach...

Adresse

Campus G
Dschang

Téléphone

+237655340896

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Contri Pikin Vibes publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Contacter L'entreprise

Envoyer un message à Contri Pikin Vibes:

Partager