Ola’znation

Ola’znation jus content n cruise
Nothing serioux

Wizkid nd fela who's bigger ❤️❤️?
21/01/2026

Wizkid nd fela who's bigger ❤️❤️?

All of wey una dey carry badmouth dey water dis guy,,thunder go f!re una.Records wey this guy don set even federal govt ...
04/12/2025

All of wey una dey carry badmouth dey water dis guy,,thunder go f!re una.
Records wey this guy don set even federal govt alone nor go fit do am bcus of saboteurs.
Person go trek enter bush for days,,, bloggers wey dey post all this rubb!sh,,una never for once post about im good deeds ooo,,una dey always find fault to bring him down.
Abi if you bring down now e go increase your followers or una wan mk him regret serving d public,,hope una go fit do d work wey him dey do freely..
Now una don force him to talk how Dem dey operate,,now dos k!dnapperz don Sabi how Dem dey trace Dem,,Dem too go change format,,hope na watin una like,,,maybe una even dey among Dem God knows....
Even me here I dey cut cap for this guy for watin him dey do.
Buh rather for una to appreciate una dey find ways to fault him.....Naso God go bring una too down..
Harrison no mind Dem,,we wey blive you still blive you bros

03/12/2025

Why be sey man dey kpai first for marriage bfr women??

28/11/2025

Abeg mk una play Koko music,,,I love too the guy

27/11/2025

Our former presido goodluck ebele Jonathan dey buh ginuiea Bissau amidst this wahala wey dey xup,
Baba no fit come out,,military to take ova ajeh...
Buh we don later hear sey Dem don make arrangement how to carry am come bck....I go update Una later

18/11/2025
15/11/2025

Mak una stop to dey send moni abeg o

15/11/2025
10/11/2025

Women listen listen
It's better to give a man one thousand chances
Than to give one thousand men a chance.
May sense locate you

Adresse

No Man's Land
Democratic Republic Of The

Téléphone

+2348089542071

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Ola’znation publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Contacter L'entreprise

Envoyer un message à Ola’znation:

Partager